LYRICS: Shatta Wale – Where I Come From
247Hitz Lyrics brings to you the full lyrics of Shatta Wale - Where I Come From song.

From the camp of Shatta Movement Empire, Shatta Wale recently released a brand new single titled “Where I Come From”. By popular request, we present to you the Shatta Wale – Where I Come From lyrics. Check out the full lyrics below and enjoy. We recommend that you listen to the song while going through the lyrics.
READ ALSO: Sarkodie – Sub Zero Lyrics (Lyrics+Audio).
Song Title: Where I Come From
Year Released: 2020
Producer: Beatz Vampire
Record Label: Shatta Movement Empire
Shatta Wale – Where I Come From Lyrics
Where I come from, nobody go pay ransom
Where I come from
Ibe like sey nobody dey care Oh my God
Where I come from, people dey try Phantom
Picking dey fly to London
But I tell you If you try you go taya oo
Where I come from
Dem no fit talk people matter
That be why
Me I no dey go church oo
My bible for my church oo
I be my own pastor
Lomi ee lomi
Ibe like I dey dream
I no wan wake up
Lomi ee ami
Lomi ee lomi
Wetin man no see before
Lomi ee lom, pah pah pah
Life is a war, I no wan fall
I say oh Baba God
Help me break this wall
I know Life is a war, I no wan fall
I say oh Baba God
Help me break this wall
Where I come from
Many problem dey oo
I say no food for table
Before evening we crack our brain ooh
Where I come from
Okada be our transport
Trotro station be our airport
We no get Visa, so how we go fly oo
Where I come from Iibe who you know oo
And where I come from
Nobody knows, nobody knows tomorrow
Lomi ee lomi
Ibe like I dey dream
I no wan wake up
Lomi ee ami
Lomi ee lomi
Wetin man no see before
Lomi ee lomi…pah pah pah
Life is a war, I no wan fall
I say oh Baba God
Help me break this wall
I know Life is a war, I no wan fall
I say oh Baba God
Help me break this wall
Where I come from
Many problem dey oo
I say no food for table
Before evening we crack our brain ooh
Where I come from
Okada be our transport
Trotro station be our airport
We no get Visa, so how we go fly oo
Where I come from, nobody go pay ransom
Where I come from
Ibe like sey nobody dey care Oh my God
Where I come from, people dey try Phantom
Picking dey fly to London
But I tell you If you try you go taya oo
Lomi ee lomi
Ibe like I dey dream
I no wan wake up
Lomi ee ami
Lomi ee lomi
Wetin man no see before
Lomi ee lomi…pah pah pah
Life is a war, I no wan fall
I say oh Baba God
Help me break this wall
I know Life is a war, I no wan fall
I say oh Baba God
Help me break this wall
– – End of Shatta Wale – Where I Come From Lyrics – –
Lyrics Written by Charles Nii Armah Jnr.
RELATED STORIES:
- Shatta Wale and Becca Are My Favourites Artistes In Ghana – Mike Ezuronye.
- Ghanaian Reggae Dancehall Artist Shatta Wale Self-Directs “Sleepless Nights” Music Video.
- Shatta Wale Throws A Challenge To Producers, The Winner Get 2000 Cedis.
- “I Adore IRAWMA Over BET” Ghanaian Dancehall Artist Shatta Wale Opines.
- “I Would Love To Work With Daddy Lumba” – Shatta Wale Reveals.
- Shatta Wale To Be Featured On “Raise Em Up” With World Star, Ed Sheeran.
Do you want to receive notifications of latest song lyrics and music updates? Kindly subscribe to our notifications to receive our latest updates on your device as soon as we publish them. Share this article with your friends, families and loved ones on the various social media platforms.